Комментарии:
Ester did'nt Say anything bad, it was an advice. She said the truth.
ОтветитьNa mumu go spray money for musican
ОтветитьI said all this about 5 years ago stop spraying money to musicians na only mumu de spray money na juju them de use for una the name of the charm is called oju ko oju when eye se eye
ОтветитьBros you not a man u just a baby 70 years old man u didn't know how to talk i tell Esther not to give u money 4the video because u talk like a foolish man
ОтветитьShe talk am! Make she nor lie 😂😂😂.
ОтветитьNa only illiterates I see dey spray money sha. I never see where ministers, senators, doctors, engineers, lawyers dey spray musicians. Musicians dey see people for abroad as mumu.
ОтветитьAs you women dirty for Europe una think say man go fit stay marry una ? Na em make people for naija see una finish i no blame Esther .
ОтветитьThanks so much my love sister ❤
ОтветитьAll this Benin people una nor just get shame...all of una just dey social media dey make noise
ОтветитьWhy is it that every Benin person social media platforms are to fight and tear each others down? Disgusting! You guys should do better 🇩🇪
ОтветитьGod for you all after you people made her who she is she is ab opportunist money miss Road.
Ответить